Tonart: G# minor
Verse 1
Em
D
Yeah my brothers and sisters
B
Em
I know you've been trying so hard
To make it one way or the other
We dey feel bad in one way or the
You kon dey feel like say you escort
Na Jehovah be the key mehn
With fact say you know God
G
Em
you no go fall
Verse 2
D
Girl I want you to know
Bm
I'm alive I just dey go
Em
I perfect when I start
G
A
Na so so people despise me oh
B
So tey dem say I go stop
Den na una way God I go thank you for
D
A
everything you give me
Verse 3
D
Thank God oh thank God oh
Una for killing me oh killing me
B
Em
Everybody body say hey
D
Turnaway iyo turnaway iyo
Em
Everybody body say hey
Verse 4
D
When I sing I want you to
know the truth is bitter
The time I start many people
Em
Now they've turned to ask
G
A
who be Timaya
D
Everywhere you go I dey on like fire
Some people dey wan
quench this fire
Dem call the fire service
Em
A
Dem no know say holy ghost fire
Right now I'ma serve them serve them
Em
A
Everybody say hey hey hey hey hey l
D
never do any good for my life oh
Bm
B
And people make un a leave me alone
Bm
Em
Everybody say hey
Verse 5
Eh na una way iyo
B
Em
Everybody body say hey hey hey hey hey
A
D
Oh iyo oh iyo oh iyo
B
ooh iyo
Em
Everybody say hey hey hey
Verse 6
D
Everybody everybody sing say
When me and Eldies bin dey hustle
When me and my guy Timmy
Em
So the people dey laugh
A
Dem say Timaya will be like
church rats
Right now I don dey chop chate
My mama and papa dem
B
Em
dey so proud eh
Oh dem love me
A
I swear to God dem dey proud eh chai
D
For the fact say I know Jehovah
Bm
Em
I no go afraid of any motherfucker chai
Sorry for using that motherfucking
A
word
My brother I dey vex
D
Ma say I'm talking to you
B
My brother you can make it just say
Em
A
Hey hey hey hey hey chai chai
Verse 7
If you can believe say you
go make it like this
B
You say you go make it to the top
Em
Just say hey hey hey hey hey
A
D
Chai everybody just gerrout
Verse 8
D
If you be woman you dey find pikin oh
B
You don married you never born
Em
A
ooo
Say hey hey hey hey hey
Verse 9
If you be young girl fine lady
You dey find husband who
B
Em
go marry you eh
A
Say hey hey hey hey hey
Verse 10
D
Everybody everybody say
You don hustle you don tire
B
You dey look for work everybody say
Em
A
Hey hey hey hey hey
Verse 11
day na own go better
B
Jehovah well bless me eh everybody
Em
A
Hey hey hey hey hey
Verse 12
Chai hai
D
That God of Shedrack and Abednego
Bm
Na the same God wey go bless
G
Em
A
you oh say
Hey hey hey hey hey
Verse 13
I'm talking to you and
you eh
Bm
G
You are frustrated you don get food
A
D
Hey hey hey hey hey
B
Jehovah you are to much
Em
Yeah hey hey hey hey
E
A
G
A
D
hey
Wie hat dir der Song gefallen?
TunerE A D G B E
Akkorde & SongtexteEm D B A G...
Mehr Songs von Timaya
Entdecke Akkorde für mehr Songs zum Spielen
Beliebte Akkorde weltweit
Meistgespielte Akkorde & Tabs aller Nutzer
Neu hinzugefügt
Kürzlich hinzugefügte Akkorde & Tabs
