GuitarTuna Pick
GuitarTuna

Erhalte die vollständige Erfahrung in der App

Öffnen

Life Anagaga einfache Gitarrenakkorde von
Timaya
Timaya

N/A
Intro 1
Am
C
Am
G

Am

G
E
Verse 1
Am

crizy iyafo fino

Yes yes y'all
F

This is a public service announcement
C

Mr Incredible featured by the one
G

and only

Egberi Popsi Number
Am

1 of Bayelsa
Verse 2
F

Enough respect to Jehovah himself

Enough respect to Black
C

buddy yes boss

Everybody wey dey for street o
G

I hope say una dey feel me o
Verse 3
Am

When l keep on hustling

People keep on boning
F

People keep on frowning say
C

l dey waste time
G

Nobody believe me only

Jehovah just keep me
Am

See morning and nite my mama dey pray
F

Say one day l go dey okay
C

When l dey for street the people

wanna bring me down
G

See people wanna wanna make me frown

Life anagaga Life anagaga
Verse 4
Am

Onyemuru na turn
F
C

by turn
G

Life anagaga

Life anagaga
Em
Am
F

Life anagaga
C

Onyemuru na turn by turn
G
Em

Life anagaga
Verse 5
Am

When l keep on hustling

When l was struggling
F

Nobody believe in me
C

Nobody have faith in me
G
Em

But l just know say one day e go better
G

I know say one day me l go make am
Am

Now l don dey make am every

bone don dey bone
F

See the people dem want to bring me down
C

No matter how you try the people

wanna bring you down
G

Oh my papa you try dem won

dey make you frown

Life anagaga Life anagaga
Verse 6
Am

Onyemuru na
F
C

turn by turn
G

Life anagaga

Life anagaga

Anagaga
Am
F
C

Onyemuru na turn by turn
Am
G

Life anagaga
Verse 7
Am

It's a brand new life that am living
F

Brand new moto brand new everything
C

Brand new money and a brand new
G

house and a brand new girl oh
Em
Am

Everything about man

be a watabambam
F

When I come everybody
C

wanna rap a pam pam
Em

Dem dey call me Lil Wayne call

me young money
G

Cuz I dey for black buddy black buddy
Am

Anytime I look at my life I want to cry
F

Anytime when I look up water

dey comot from eye
C

That's why anytime that

I sing I just dey say chai
G
Em

Many people want make I die
Am

Carry the horse to stream to drink water
F

You no go force am to drink water
C

You can carry the horse

to stream to drink water
G

Dem want to give me gutter
Am

water Abu Ventures
Verse 8
F

Everybody life anagaga Onyewuru na
C
G

turn by turn
Em
Am

I dey scratch dem like otapiapia
F

I dey chuk dem like say na biabia like

say na biabia
C
G

Onyemuru na turn by turn oh oh
Verse 9
Am

Shoes he gat it gat it got it

Shirt he gat it gat it got it
F

Money I gat it gat it

House I gat it gat it
C

Anything you want oh I can
G

transform ya oh
Am

House l gat it gat it

Money l gat it gat it
F

Clothes l gat it gat it

Shoes l gat it gat it
C

Anything you want anything l can give
G

you oh oh call me M I ya let's go
Verse 10
Am

Way back then l was so razz
F

Before anybody ever heard my vocals
C

Before awards and

the shows and promoters
G

Man dey sleep by himself l mean no girls
Am

I remember wen guys couldn't toast
F

Cuz to toast you need bread and
C

the bread wasn't clothes
Em
Am

And the clothes that we pose
Em

with to get noticed
G

Was from Yaba bend down
Em

and so no chicks
Am

But ask about me now Google M I
F

I gat so many shows

they call me the event guy
C

I fly so many times a year l should rent sky
G

Keep it up for Mr Incredible lent guy
Am

Call M I Mr I don try
F

I gat the doe baby wetin you wan buy
C

And all my enemies now wetin dey wan try
G
Am

I dey glow like the sunshine and now

House l gat it gat it

Money l gat it gat it
F

Clothes l gat l gat it

Cars l gat it gat it
C

Anything you want baby girl l can give you
G

Cuz l gat it gat it
Verse 11

Yes I gat it gat it
Am

House I gat it gat it
F

Shoes I gat it gat it Egberi Popsi

Money I gat it gat it

Anything you want say
C

Anything you want baby
G

girl I can give you o
Verse 12
Am

Life anagaga
F

Life anagaga
C

Onyemuru na turn by turn
G
Em

Life anagaga
Am

Life anagaga
F

Life anagaga
C
G

I dey strike dem like otapiapia oooo
Am

Apunaka ooo
Verse 13
F

Life anagaga Life

anagaga
C

Onyemuru na turn by turn
G

Soldier go soldier come

Soldier go soldier come
Em
Am

Life anagaga
F

Life anagaga
C

Onyemuru na turn by turn
G
Am

Wie hat dir der Song gefallen?

Du musst dich einloggen, um eine Bewertung abzugeben.
Lerne, Life Anagaga von Timaya mit GuitarTuna zu spielen

Meistere Life Anagaga von Timaya auf der Gitarre und entdecke 10.000 Tabs, die von unseren verifizierten Editoren erstellt wurden.

Egal, ob du Life Anagaga von Timaya zum ersten Mal lernst oder deine Fähigkeiten perfektionierst, GuitarTuna macht es einfacher, auf Gitarre, Bass und Klavier zu üben. Schließe dich 2 Millionen Musikern an, die bereits Songs spielen, die sie lieben, auf GuitarTuna. Bewertet mit 4/5 im App Store.

Ein Akustikgitarrenkopf mit Stimmwirbeln

Akkorde & Songtexte
  • Am

  • C

  • G

  • F

  • Em

Capo: 0

Transponieren

0

Autoscroll20%

Millionen spielen mit GuitarTuna

  • #1 Tuner

    im App Store & Google Play

  • +

    AppStore- und Play-Bewertung

  • M

    Downloads weltweit

  • k+

    Songs verfügbar

Weltweit die erste Wahl für Gitarristen

  • Die beste Tuning-App überhaupt

    MaddProfessor

    Ich hab schon viele Tuning-Apps heruntergeladen, aber die hier ist echt die beste. Einfach zu bedienen, super benutzerfreundlich und mit vielen coolen Akkorden und Songs, mit denen man neue Musik lernen kann. Ich kann sie echt empfehlen.

  • Sehr gut aufgebaute App

    Rose the Black Cat

    Ich nutze die App vor allem fürs Stimmen...und das geht hier superleicht. Dazu gibt’s eine riesige Auswahl an Songs zum Mitspielen und klare Hinweise zu Akkorden und Griffen.

  • Hat mich motiviert, wieder anzufangen

    Tuliketsune

    Ich wollte nur eine alte Gitarre stimmen – und dann habe ich entdeckt, dass die App automatisch mitscrollt, wenn ich Akkorde spiele. Das hat mich richtig motiviert. Jetzt übe ich wieder und kann mir endlich die Akkordnamen merken 🙂

  • Meine Geheimwaffe

    Brad

    Diese App ist nicht nur ein Tuner (und für mich der beste), sondern bietet zusätzlich ein Metronom, Spiele, Akkorde und viele Instrumente. Und die Bedienung ist kinderleicht. Ich mag sie total! Danke für diese großartige App!

  • Sehr zuverlässiger Tuner

    theNewPaul

    Super App! Einfach, zuverlässig und perfekt für Anfänger. Man muss sich keine Gedanken machen...einfach im Handumdrehen stimmen. Absolut empfehlenswert.

  • Das beste Stimmgerät ever!

    Caleb Schafli

    Die App stimmt echt präzise und damit bekomme ich den bestmöglichen Sound aus meiner Gitarre. Auch die Minispiele finde ich toll. Man lernt Akkorde zu spielen und sie allein am Klang zu unterscheiden. Und das komplett offline.

  • Ideal zum Stimmen und Spielen

    Lynae T

    Ich liebe es, wie mühelos ich stimmen kann und sofort meine Lieblingssongs finde.