GuitarTuna Pick
GuitarTuna

Erhalte die vollständige Erfahrung in der App

Öffnen

Wetin Man Go Do einfache Gitarrenakkorde von
Burna Boy
Burna Boy

N/A
Verse 1
Em
D
C
Em
D
Em

Ahh
D
Em

Am
Em

Champion
Verse 2
Em


People wey dey Shayo
D
Em

Those people dey here now

People wey dey jaiye oo
D
Em

Those people dey here now na na

Them no dey call me tele oo
D
Em

But them dey ca-call me me now

Na empty belle oo
D
Em

Na im make man dey feel somehow

I call my aza
D
C

Sey I be wan cashout
Em

Sey make I put ten thousand
D
C

I put ten thousand
Em

Everybody con cashout
D

Thank jehovah
C
Em

Put am for my aza
D
C

Begin to find another ah ah
Verse 3
Em
D
C

Waka waka no rest oo
Em

Wetin man go do

Money go dey for madam to
D
C

cook Ogbono
Em

Wetin man go do

Your pikin sef e gass go
D
C

school ooh
Em

Wetin man go do
D
C

When money come e go hear
Em

Wetin man go do uh uh
D
Em

Wetin man go do uh uh
D
Em

Wetin man go do
D
Em
C

Wetinman go do ooo
D
Em

Wetin man go do uh uh
D
C

Wetin man go do uh uh
D
Em

Wetin man go do uh uh
D
C
Em

Wetin man go do
Verse 4

Call daddy savi
D
C

No go let my blessings to pass me
Em

Enemy no go laugh me
D
C

Make the money chill and re lax me
Em

If the money dey we go faji oo
D
C

I go be the life of the party oo
Em

E go be like sey na magic
D
C

Call me jazzman abra cadabra oo
Em
D
C

Waka waka no rest oo
D
Em

Wetin man go do
Verse 5
D

Money go dey for madam to cook
C

ogbono
D
Em

Wetin man go do
D
C

Your pikin sef e gass go school ooh
D
Em

Wetin man go do
C

When money come e go hear
D
Em

Wetin man go do

uh uh (ah ra ra ra ra)
D

Wetin man go do uh uh
Em

(ah ra ra ra ra)
D
Em

Wetin man go do (oh ro ro ro ro)
D
Em

Wetin man go do ooo
C
D
Em

Wetin man go do uh

uh (ah ra ra ra ra)
D

Wetin man go do uh uh (ah
Em

ra ra ra ra)
D
Em

Wetin man go do

(oh ro ro ro ro)
D
C

Wetin man go do, wetin man go do
Verse 6
Em

Man go fight for money

(wetin man go do)
D
Em

Man go fight for woman

(wetin man go do)

Man go fight for business
D

(wetin man go do)
C

Man go fight for nonsense
D
Em

(wetin man go do) uh uh

Body don dey tire
D
C

Body no be firewood
D
Em

(wetin man go do)

Body don dey tire
D
C

Body no be firewood
D
Em

(wetin man go do oo)
D

Wetin man go do oo do oo
C

Wetin man go do doo oo
D
Em

Wetin man go do oo do oo do

oo do oo do oo doo
D
C
D

Wetin man go do, wetin man go do

Wie hat dir der Song gefallen?

Du musst dich einloggen, um eine Bewertung abzugeben.
Lerne, Wetin Man Go Do von Burna Boy mit GuitarTuna zu spielen

Meistere Wetin Man Go Do von Burna Boy auf der Gitarre und entdecke 10.000 Tabs, die von unseren verifizierten Editoren erstellt wurden.

Egal, ob du Wetin Man Go Do von Burna Boy zum ersten Mal lernst oder deine Fähigkeiten perfektionierst, GuitarTuna macht es einfacher, auf Gitarre, Bass und Klavier zu üben. Schließe dich 2 Millionen Musikern an, die bereits Songs spielen, die sie lieben, auf GuitarTuna. Bewertet mit 4/5 im App Store.

Ein Akustikgitarrenkopf mit Stimmwirbeln

Akkorde & Songtexte
  • Em

  • D

  • C

  • Am

Capo: 0

Transponieren

0

Autoscroll20%

Millionen spielen mit GuitarTuna

  • #1 Tuner

    im App Store & Google Play

  • +

    AppStore- und Play-Bewertung

  • M

    Downloads weltweit

  • k+

    Songs verfügbar

Weltweit die erste Wahl für Gitarristen

  • Die beste Tuning-App überhaupt

    MaddProfessor

    Ich hab schon viele Tuning-Apps heruntergeladen, aber die hier ist echt die beste. Einfach zu bedienen, super benutzerfreundlich und mit vielen coolen Akkorden und Songs, mit denen man neue Musik lernen kann. Ich kann sie echt empfehlen.

  • Sehr gut aufgebaute App

    Rose the Black Cat

    Ich nutze die App vor allem fürs Stimmen...und das geht hier superleicht. Dazu gibt’s eine riesige Auswahl an Songs zum Mitspielen und klare Hinweise zu Akkorden und Griffen.

  • Hat mich motiviert, wieder anzufangen

    Tuliketsune

    Ich wollte nur eine alte Gitarre stimmen – und dann habe ich entdeckt, dass die App automatisch mitscrollt, wenn ich Akkorde spiele. Das hat mich richtig motiviert. Jetzt übe ich wieder und kann mir endlich die Akkordnamen merken 🙂

  • Meine Geheimwaffe

    Brad

    Diese App ist nicht nur ein Tuner (und für mich der beste), sondern bietet zusätzlich ein Metronom, Spiele, Akkorde und viele Instrumente. Und die Bedienung ist kinderleicht. Ich mag sie total! Danke für diese großartige App!

  • Sehr zuverlässiger Tuner

    theNewPaul

    Super App! Einfach, zuverlässig und perfekt für Anfänger. Man muss sich keine Gedanken machen...einfach im Handumdrehen stimmen. Absolut empfehlenswert.

  • Das beste Stimmgerät ever!

    Caleb Schafli

    Die App stimmt echt präzise und damit bekomme ich den bestmöglichen Sound aus meiner Gitarre. Auch die Minispiele finde ich toll. Man lernt Akkorde zu spielen und sie allein am Klang zu unterscheiden. Und das komplett offline.

  • Ideal zum Stimmen und Spielen

    Lynae T

    Ich liebe es, wie mühelos ich stimmen kann und sofort meine Lieblingssongs finde.